JOKES! Fashola Takes A Selfie While Tinubu Opens His Mouth [SEE PHOTO]
TINUBU -- We APC members are going to sweep corruption out, we would stop Boko Haram and make Nigeria a better place. FASHOLA- - Oga Tinubu...

https://nvblogmag.blogspot.com/2014/11/jokes-fashola-takes-selfie-while-tinubu.html
TINUBU -- We APC members are going to sweep corruption out, we would stop Boko Haram and make Nigeria a better place.
FASHOLA-- Oga Tinubu your talk don dey boring o, no be you steal Lagos money when you be governor, abeg finish with this your lie lie joor, make i take this selfie wit my new iPhone 6, so that i go upload am for facebook with 10 million likes and 500,000 comments, omoh i don hammmer.